Monday 11 February 2013

Sunday Mba's Conversation With His Wife After The Match !!


Call from sunday Mba to his wife in Warri. Mba: Honey'm, how are u? 
Wife: Honey ke?.......biko onye na po'm(Call)? Mba: It's me Sunday Mba ur husband. 
Wife: (Excited) Chinekeme ooooo, unu bia ooooo! Di'm oma no na fone oooooooooo. Oh, my sugar, sweeti'm, ifunanya, my heart..... Mama Efe dey here, ur club mate (Uzonna) dey here too, Oga Landlord just enter now, we see ur goa. ...(Mba interrupts) 
Mba: Ifeoma, asim(I said) how are u?? 
Wife: Obim, adim fyn now ehn....I am fyn Mba: Wot of my baby? 
Wife: He is fyn. 


Mba: did u show him d goal I scored? 
Wife: Yes, after u scored he started talking. I swear. 
Mba: listen, we were supposed to move from Warri(Wolves) to Enugu(Rangers) on transfer. No worry again, just tell d truck driva wey wan cari our loads make e no worry 
Wife: Hmmmmm, my lov, u no trust me again? I already know we are goin to America. Mba: Na Europe o. Wife: Hope is a fine country? Mba: amakwam(dunno) for now, 
Wife: I hav already told him but I wasn't sure d country we will live in europe so I said he shud move d items to my mother's place. 
Mba: Ur mother ke? I don wire moni 2agent 4Owerri 4 her new house. Abeg dash all our house properties to Mama efe wey dey sell food stuff. For junction. If no be she dey giv us credit somtyms I 4don stop 2play footbal since. Tell Pastor say for my Son's naming ceremony make him forget dat name wey I giv am b4. His new name na Sunday Mba Jnr. If e no gree, borrow Uzonna 100k giv am. Moni dey now. 
Wife: Oh my honi. I lov u o, abeg buy brazil hair come back 4me o.
Mba: Na Europe we dey go no be Brazil. Bye.


No comments: